Asorock Operators | | Asorock Operators |
| |
|
Asorock Operators
Can somebody please tell the operator of this asorock website that we need chatting facility on this site? Haba Chineke God, how can a website with some many dedicated members cant make good use it? Bros Ahanna dont u agree. At least 30_degree 4 don hook wit 1 gal by now. Make I tell una tory, everytime wey I go Church, all d sistas wey early marriage bus don leave behind, they really look 4 anyway to hook-up with sum1, simply bcos 9ja boyz like oyibo gals too much. Bros Ahanna u no say dem get extra benefit. This kind asorock site 4 dey help our sistas and brodas small to hook up 4 real. I 4 dey promote am among 9ja people 4 our Uni. But d thing no get chatting facility.
|