|
|
RE:
Letter from Mr. Presido.
Watz up?
My fellow Naija Niggies!
No be say i delete o!..
Na d virus wen dey inside my system…I try go remove.
The virus think say he go fit peme me.....odieshi........
No le le sha!...... i no wan make joe dey rule cos i no trust am.....make u na maintain till i come back........nothing dey do una....
As soon as i download my anti virus finish..
i go land for Aso Rock!Gidigba.... But Until then, abeg make una dey ginger Una swagger….. or swagger Una ginger
Free me! Free me now!!!
Nothing dey happen, Catch d vibe & get d feeling
God bless naija,
|
|