Sign-in
Username:
Password:
Forgot your password?
click to register!
Latest Forum posts
Asorock awareness lotto
HEART 2 HEART
I need a brand NEW wife
True Story
Gift List
Omo ketu Wuz Ere Lagos 2010
Back onboard
"Asorock Awards"
Newest Features
Naija driving lesson for London
President Umaru Yar'Adua dies after a long illness
Abeg, na who kill am?
Newest Members
sayhi2johnson
perosky
30giorni
Newest Forum Topics
Asorock awareness lotto
Gift List
Omo ketu Wuz Ere Lagos 2010
Questions? Problems with the web site?
To post messages, please sign-in
All Forums
|
Comments & Suggestions
back
1
2
3
Author
Comments
triple225
Posted:
2/2/2010 2:35:00 PM
User's forum activities:
RE: wey una dey
ever since baba yardua go clinic for saudi....i no see Akpeno again...
abeg wey she dey... meanwhile...i dey greeet all of una for inside asokoro ....
chief Ahanna...de ogbunechnedu 1 of asorock...i salute y....wey u hide....how waka....i see ur name as co sponsors for yale haiti...
wa pa'
iyabo
Posted:
2/3/2010 7:19:00 PM
User's forum activities:
RE: wey una dey
na wa o. this place don dey do like sahara dessert again? why?
Oya pipu come much we begin dey jolly jolly o
ogunstate
Posted:
2/4/2010 6:27:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
iya-bobo ....
nky4stars
Posted:
2/4/2010 10:57:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
E be like say some pipul neva come back from the rescue mission in Haiti, abi dem don take shortcut waka enter yankee.
abeg make una come backoooooo
iyabo
Posted:
2/5/2010 8:31:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
I just enter nija now now. see as everybody dey help one anoda.
Chukks don go yankee. Dem call am mek hin appear for Oparah for interview.
Chukks na real hard working man. He really deserve medal
ogunstate
Posted:
2/6/2010 4:59:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
Abeg which medal???? for running away with ppl allowance???
triple225
Posted:
2/6/2010 10:33:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
lol....medal?.....Ogun...i hope ure a board of trustee member in this mission.
ogunstate
Posted:
2/8/2010 2:54:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
i dey suspect iyabo oooo, abi she follow xchuks chop d money?? wey dibia Obi make we ask d Oracle...
triple225
Posted:
2/8/2010 9:18:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
while we ar still at ti..i tot dose of us already adults at early 80's shld enjoy dis
aologies to sandy girl et all...
iyabo
Posted:
2/8/2010 5:41:00 PM
User's forum activities:
RE: wey una dey
Omg Tripple I have been looking for this every where.
I used to have the viynl of it and I need a copy. anyone out there please if you have one to sell let me know. Please i dont want a cd or tape it has to be viynl.
I love you tripple..like police love 20 naira
iyabo
Posted:
2/8/2010 5:42:00 PM
User's forum activities:
RE: wey una dey
Ogunstate i no be tief. if i want I go ask.
and i no need to ask cos Obi gives me everything and more
ogunstate
Posted:
2/9/2010 5:24:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
tripple nice one... i love 80's
triple225
Posted:
2/9/2010 6:11:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
iyabo...believe me..i know how police love 20naira...so i really apreciate ur comment...lol
but why vinyl...so u still get turn table
...dats nice.
Ogun..those wer the days when men and girls wer dancing electric boogie like no tension.
old school was the real school ma pepple..!
xhuckkx
Posted:
2/9/2010 9:23:00 AM
User's forum activities:
RE: wey una dey
hmm!....
iyabo
Posted:
2/10/2010 9:30:00 PM
User's forum activities:
RE: wey una dey
Tripple I get turntable o.
Viynls have never gone extinct and they never will.
1
2
3
Forum summaries ...
Hottest topics
I'm back n better
"Asorock Awards"
Back onboard
hellooooooooooooooooo!!!!!!!!
True Essence of Marriage
The next Super Eagles
Omo ketu Wuz Ere Lagos 2010
Gift List
What ASOROCK.COM needs
I need a brand NEW wife
What the heck is Octopus Oracle Paul doing with the people's hope on the world cup?
Naija driving lesson for London
Last active topics
Asorock awareness lotto
HEART 2 HEART
I need a brand NEW wife
True Story
Gift List
Omo ketu Wuz Ere Lagos 2010
Back onboard
"Asorock Awards"
Naija driving lesson for London
I'm back n better
The next Super Eagles
Dad Has a Point
Latest topics
Asorock awareness lotto
Gift List
Omo ketu Wuz Ere Lagos 2010
All Star Topics
WHAT DO U LIKE over the Other!!!
Iyabo my Sis
wey una dey
Iyabo, How far?
Nigeria Super Eagles World Cup 2010 Squad
The day is bright!!
Asorock dispatches a team to Haiti
ASSU on Strike as Education Minister Celebrates Birthday With N120m
Birthday wishes
Udovic Member of the week
Super Eagles for South Africa 2010
Ogunstate
Last four posts by ...
iyabo
View Profile
omo_ketu
View Profile
triple225
View Profile
wonderisrael
View Profile
Community: Forum
Features
Naija driving lesson for London
President Umaru Yar'Adua dies after a long illness
Abeg, na who kill am?
Examination Malpractice and our future as a Nation
Examination Malpractice and our future as a Nation
Nigerians Are Wicked; Exceedingly!
Shut Up Nigerians, Shut Up!
Shut Up Nigerians, Shut Up!
Barack Obama's victory speech
9ja woman finger horror in court
Austria vs Nigeria, Graz
Yar Adua and His Hausalism
Kanu and Portmouths Team mate hits Lagos
OUR LAGOS
Raiding For Money
The Passion for Nigeria and Football..
Pls,Stop Being Disconnected !
Re-There Are Two Jesus.
There Are Two Jesus.
The Nigerian Nightmare
Love God To Like Yourself.
Pls Beware That They Are Not Muslims !
Today's Muslims Have Chosen To Disobey Allah !
How I Wish The People Of The World Could Live Together In Peace!
I Swear That There Is Life After Death !
Folk Music
Romanus The Bachelor
U GO WOUND O!!!! ILLBLiss feat.Kel and Suspekt
Nija funny videos
Strategic Agenda for the Naira
Southern Nigeria in pictures
True Story
True Story
Tears For a Great Nation
Asorock Operators
REVIVAL
How do you know if you're in love, lust, or marriage?
Persevere
Attitude
HEART 2 HEART
WHAT A WEDDING!!!!!
My Angel
The True Meaning of Life
A Really Ugly Woman
How Old Do YOU Look? Really?